How far my people, i dey one very tight situation now, i need una help.
My neighbour drop two thousand naira and one bitcoin, he talk say make i choose one, abeg which one make i choose.
Kindly go to the comment section to help me out.
Will one will you choose, two thousand naira or one bitcoin????